
Why Ghana dey pursue pipo wit fake and 'unearned' doctorate and oda academic titles
If you be pesin wey dey di public eye, make sure say di doctorate or academic title you don add to your name, na proper one. Sake of di Ghana tertiary education commission (Gtec) bin dey pursue public officials and oda ogbonge pipo wey dey use fake …